﻿Psalms.
117.
Make all di nashons praiz God. Make all di pipol for di eart praiz am. 
Bikos E love us with di love wey nor dey fail and God goodness dey last forever. So make una praiz God! 
